guy
Naija
Alternative forms
Etymology
Borrowed from English guy
Pronunciation
- gaɪ
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 110
- Frequency rank in NSC treebank: 130
- Frequency in raw corpus: 621
- Frequency rank in raw corpus: 550
The word is used more orally than in written texts.
Noun
guy (if e pass one, e go be guys
- guy: Man
- Who be dat guy wey I see una dey talk? — ( Who is the man I saw you talking to)
- wetin do dat guy wey bin dey run viewing centre for dat street — (what happened to that fellow who was managing the viewing centre )
- guy: Person friend
- Shola na my guy — ( Shola is my friend)
- Baba, no be your guy dey call you so? — ( Bro, isn't that your friend calling you?)
- guy: name wey be like title wey de dey use dey call man ( na people wey be like de dey di same age, or de no use anyting pass diersef, na dem dey use am)
- {ux|dv| guy, shey you go like take one bottle? | ( guy, you'll like to take a bottle, right? ) }}
Derived Forms
- guyman : person wey be sey e dey sharp to know as tings dey be.
- Haba, you never hear sey a guyman can never guy a guyyoyo? — ( Come on, haven't you heard that a street smart person can never cheat a street smart person?)
- So, you you code dat ting wey happen? You be guy man, to God! — ( So, you understood what happened, you are street smart, I swear! )
Synonyms
man 0.60 4389, omo 0.59 129, mehn, baba
Antonyms
- boy 0.71 838, babe 0.61 156,
Translations
- English: guy
Verb
guy :
- guy : sey dem cheat peson
- Omo, you see that watch wey chidi buy? Omo, de guy am — ( Bro, you see that wristwatch Chidi bought? Bro, He was cheated )
Synonyms
cheat, obtain,
Antonyms
- boy 0.71 838, babe 0.61 156,
Translations
- English: guy