guyman

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: guy and man

Pronunciation

  • gàìmân

Play Play

Noun

  • Wetin de dey call person wey dey do shakara dey sabi wear current fashion and dey feel sey nasabiperson.
  • Di guyman say you and am bin dey di same area.  — (The guy said the both of you lived in the same area?)
  • Haba, you never hear sey a guyman can never guy a guyyoyo?  —  (Come on, haven't you heard that a street smart person can never cheat a street smart person?)

Translation

  • English: guy

Adjective

  • Person wey be sey e dey sharp; e sabi as matter dey be.
  • As guyman I like cloth so I con dey get fashion segment wey I dey do, base on sey me, I know sey I fit tell you sey but dat shoe wey you wear e no pure wit dat trouser.  —  (WAZK_11, As a streetwise person I like clot'hes, so I got a fashion segment to do, because I know that I can tell you that your shoe does not go well with your trouser.)
  • You be guyman now. Why you dey do like sey you no know sey all di politicians dey use us do kalokalo?  —  (You are street smart, why are you acting like you don't know that all these politicians are just playing games with us.)
  • So, you you code dat ting wey happen? You be guyman, to God!  — (So, you understood what happened, you are street smart, I swear!)

Synonyms

sabi person

Antonyms

mumu, ozuo

Translations

  • English: a street smart person