Naija
Alternative
ngwongwo
Etymology
From: Igbo ngwongwo (mixture)
Pronunciation
Play
Noun
- Different different cut cut meat part wey dem de take cook soup.
- I dey like gwongwo for party. — (I enjoy having assorted meat sauce at party.)
Synonyms
nkwobi
Translations
- English: Sauce made of meat assortment