Difference between revisions of "hail"
(→Verb) |
|||
Line 18: | Line 18: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | #sey person dey greet person | + | # sey person dey greet person |
#:{{ux|dv|Na just hailings I dey '''hail''' o man.|Egbokhare2020. I am only greeting you sir.}} | #:{{ux|dv|Na just hailings I dey '''hail''' o man.|Egbokhare2020. I am only greeting you sir.}} | ||
− | #sey person sell something throway | + | # sey person sell something throway |
#:{{ux|dv|I wan '''hail''' my [[moto]]. |(NSC_Agnes_2020, I want to sell off my car)}} | #:{{ux|dv|I wan '''hail''' my [[moto]]. |(NSC_Agnes_2020, I want to sell off my car)}} | ||
#:{{ux|dv|Some dey '''hail''' am... |(BBC_16183_some people are congratulating him.)}} | #:{{ux|dv|Some dey '''hail''' am... |(BBC_16183_some people are congratulating him.)}} |
Revision as of 10:41, 6 October 2020
Naija
Alternative forms
- yab 0.84 176, criticise 0.82 80, greet 0.75 161, welcome 0.74 300, congratulate 0.72 89, nominate 0.71 72, remind 0.70 107, wish 0.69 121, clap 0.69 51
Etymology
From: English hail
Pronunciation
- hél
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 3
- Frequency rank in NSC treebank: 1547
- Frequency in raw corpus: 161
- Frequency rank in raw corpus: 1525
Verb
# sey person dey greet person #:Na just hailings I dey hail o man. — Egbokhare2020. I am only greeting you sir. # sey person sell something throway #:I wan hail my moto. — (NSC_Agnes_2020, I want to sell off my car) #:Some dey hail am... — (BBC_16183_some people are congratulating him.) #:Meh I enter music dey sing meh people dey hail me, — (ENU_15_Music_M__60, Let me go into music and be singing so that people will be hailing me.) #:Oga Buhari hail BBC as dem dey torchlight tori well well before dem report am. — (bbc__76532, __no translation__) #:Croatia President Kolinda Grabar-Kitarović hail her players as dem equalize against France. — (bbc__26467, __no translation__)
Related forms
- hailings
Synonyms
Antonyms
- yab,
Translations
- English: greeting, salute.