hail

Revision as of 10:40, 6 October 2020 by 154.66.38.127 (talk)

Naija

Alternative forms

  • yab 0.84 176, criticise 0.82 80, greet 0.75 161, welcome 0.74 300, congratulate 0.72 89, nominate 0.71 72, remind 0.70 107, wish 0.69 121, clap 0.69 51

Etymology

From: English hail

Pronunciation

  • hél

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 3
  • Frequency rank in NSC treebank: 1547
  • Frequency in raw corpus: 161
  • Frequency rank in raw corpus: 1525

Verb

#sey person dey greet person
#:Na just hailings I dey hail o man.  — Egbokhare2020. I am only greeting you sir.
#sey person sell something throway 
#:I wan hail my moto.   — (NSC_Agnes_2020, I want to sell off my car)
#:Some dey hail am...   — (BBC_16183_some people are congratulating him.)
#:Meh I enter music dey sing meh people dey hail me,   — (ENU_15_Music_M__60, Let me go into music and be singing so that people will be hailing me.)
#:Oga Buhari hail BBC as dem dey torchlight tori well well before dem report am.   — (bbc__76532, __no translation__)
#:Croatia President Kolinda Grabar-Kitarović hail her players as dem equalize against France.   — (bbc__26467, __no translation__)

Related forms

  • hailings

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: greeting, salute.