Difference between revisions of "hala"

Line 8: Line 8:
 
* hálà
 
* hálà
 
<sm2>Pcm-ng-hala.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-hala.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-hala.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-hala.m.ogg</sm2>
  
 
===Verb===
 
===Verb===

Revision as of 14:01, 7 January 2022

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: holler

Pronunciation

  • hálà

Play Play

Verb

Transitive

  • Make person hail person.
  • Oga, all your boys dey here dey hala you.  — (NSC_Legbeti_2020. Boss, your boys are greeting you.)
  • Ben, hala your friend now.  — (NSC_Legbeti_2020. Ben, send a shout out to your friend.)

Intransitive

  1. Make person dey talk dey shout join.
    • Di thing be say, as im vex enter field to hala for di referee, im carry gun for di side of im jeans trouser.  — (bbc__38844, The thing is that he entered the field to shout at the referee with a gun hidden in his jean trousers.)
    • Goment charge her wit murder - but afta pipo hala, dem stop di prosecution and she come fit focus on her pikin recovery.  — (bbc__54443, Although the government charged her with murder, people's loud protests stopped further prosecution and she was now able to focus on nursing her baby to recovery)
    • E come hala again.  — (katakata__10. He came ranting again.)
    • I sabi hala o  — (NSC_Legbeti_2020. I can yell!)
  2. Make dey quarrel.
    • Any man wey marry woman wey too dey hala no go live long.  — (NSC_Legbeti_2020. Any man married to a troublesome woman will hardly live long)
    • Dat compound, people sabi hala everyday.  — (NSC_Legbeti_2020. In that compound, people quarrel everyday.)
    • Di NLC don hala on top Baba Buhari o.  — (IBA_32_Tori-By-Samuel_MG__14, The NLC has called out President Buhari.)
    • I hala give my friend when she do anyhow.  — (NSC_Legbeti_2020. I called out my friend when she offended me.)


Synonyms

Translations

  • English: yell, shout. quarrel