Difference between revisions of "hala"
(→Noun) |
(→Verb) |
||
(12 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 8: | Line 8: | ||
* hálà | * hálà | ||
<sm2>Pcm-ng-hala.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-hala.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-hala.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-hala.m.ogg</sm2> |
− | === | + | ===Verb=== |
− | * | + | # Make person [[hail]] person. |
− | * | + | #:*{{ux|dv|Oga, all your boys dey here dey '''hala''' you. |(Boss, your boys are greeting you.)}} |
− | * | + | #:*{{ux|dv|Ben, '''hala''' your friend now. |(Ben, send a shout out to your friend.)}} |
− | * | + | # Make person dey talk dey shout join. |
+ | #:*{{ux|dv|Di thing be say, as im vex enter field to '''hala''' for di referee, im carry gun for di side of im jeans trouser. |(bbc__38844, The thing is that he entered the field to shout at the referee with a gun hidden in his jean trousers.)}} | ||
+ | #:*{{ux|dv|Goment charge her wit murder - but afta pipo ''hala'', dem stop di prosecution and she come fit focus on her pikin recovery. |(bbc__54443, Although the government charged her with murder, people's loud protests stopped further prosecution and she was now able to focus on nursing her baby to recovery.)}} | ||
+ | #:*{{ux|dv|I sabi '''hala''' o |(I can yell!)}} | ||
+ | #Make de dey quarrel. | ||
+ | #:*{{ux|dv|Dat compound, people sabi '''hala''' everyday. |(In that compound, people quarrel everyday.)}} | ||
+ | #:*{{ux|dv|Di NLC don '''hala''' on top Baba Buhari o. |(IBA_32_Tori-By-Samuel_MG__14, The NLC has called out President Buhari.)}} | ||
+ | #:*{{ux|dv|I '''hala''' give my friend when she do anyhow. |(I called out my friend when she offended me.)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
+ | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | *[[ | + | * [[shout]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''yell'', ''shout''. ''quarrel'' |
Latest revision as of 16:59, 31 May 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: holler
Pronunciation
- hálà
Verb
- Make person hail person.
- Oga, all your boys dey here dey hala you. — (Boss, your boys are greeting you.)
- Ben, hala your friend now. — (Ben, send a shout out to your friend.)
- Make person dey talk dey shout join.
- Di thing be say, as im vex enter field to hala for di referee, im carry gun for di side of im jeans trouser. — (bbc__38844, The thing is that he entered the field to shout at the referee with a gun hidden in his jean trousers.)
- Goment charge her wit murder - but afta pipo hala, dem stop di prosecution and she come fit focus on her pikin recovery. — (bbc__54443, Although the government charged her with murder, people's loud protests stopped further prosecution and she was now able to focus on nursing her baby to recovery.)
- I sabi hala o — (I can yell!)
- Make de dey quarrel.
- Dat compound, people sabi hala everyday. — (In that compound, people quarrel everyday.)
- Di NLC don hala on top Baba Buhari o. — (IBA_32_Tori-By-Samuel_MG__14, The NLC has called out President Buhari.)
- I hala give my friend when she do anyhow. — (I called out my friend when she offended me.)
Synonyms
Translations
- English: yell, shout. quarrel