Difference between revisions of "hala"
(→Naija) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | * | + | * [[halah]] |
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | English: ' holler' . | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * hálà |
<sm2>Pcm-ng-hala.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-hala.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-hala.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-hala.m.ogg</sm2> | ||
Line 16: | Line 15: | ||
* Frequency in raw corpus: 84 | * Frequency in raw corpus: 84 | ||
* Frequency rank in raw corpus: 2314 | * Frequency rank in raw corpus: 2314 | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | #Na when person dey shout as e dey talk | |
− | + | #:* {{ux|dv|Di thing be say, as im vex enter field to '''hala''' for di referee, im carry gun for di side of im jeans trouser. |(bbc__38844, The thing is that he entered the field to shout at the referee with a gun hidden in his jean trouser)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|Goment charge her wit murder - but afta pipo ''hala'', dem stop di prosecution and she come fit focus on her pikin recovery. |(bbc__54443, Although the government charged her with murder, people's loud protested stopped further prosecution and she was now able to focus on nursing her baby to recovery)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|E come '''hala''' again. |(katakata__10. He came ranting again)}} | |
− | |||
− | # | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv|Di thing be say, as im vex enter field to '''hala''' for di referee, im carry gun for di side of im jeans trouser. |(bbc__38844, | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv|Goment charge her wit murder - but afta pipo hala, dem stop di prosecution and she fit focus on her pikin recovery. |(bbc__54443, | ||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * para | + | * [[para]], [[vex]] |
− | |||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | * | + | * [[laff]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: angry shout |
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | #na make person sabi dey quarrel abi disagree | |
− | + | #:*{{ux|dv|any man wey marry woman wey too dey ''hala'' no go live long I swear. |(NSC_Legbeti_2020. Any man married to a troublesome wooman will hardly live long)}} | |
− | + | #:*{{ux|dv|Di NLC don '''hala''' on top Baba Buhari o. |(IBA_32_Tori-By-Samuel_MG__14, The NLC has called out President Buhari.)}} | |
− | # | ||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | #: {{ux|dv|Di NLC don '''hala''' on top Baba Buhari o. |(IBA_32_Tori-By-Samuel_MG__14, The NLC has called | ||
#: {{ux|dv|Why Lagos residents dey '''hala''' '#OtogeLagos' ontop social media? |(bbc__100397, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Why Lagos residents dey '''hala''' '#OtogeLagos' ontop social media? |(bbc__100397, __no translation__)}} | ||
# mark-obl:arg (frequency:3) | # mark-obl:arg (frequency:3) |
Revision as of 14:37, 1 December 2020
Naija
Alternative forms
Etymology
English: ' holler' .
Pronunciation
- hálà
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 2
- Frequency rank in NSC treebank: 1982
- Frequency in raw corpus: 84
- Frequency rank in raw corpus: 2314
Noun
- Na when person dey shout as e dey talk
- Di thing be say, as im vex enter field to hala for di referee, im carry gun for di side of im jeans trouser. — (bbc__38844, The thing is that he entered the field to shout at the referee with a gun hidden in his jean trouser)
- Goment charge her wit murder - but afta pipo hala, dem stop di prosecution and she come fit focus on her pikin recovery. — (bbc__54443, Although the government charged her with murder, people's loud protested stopped further prosecution and she was now able to focus on nursing her baby to recovery)
- E come hala again. — (katakata__10. He came ranting again)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: angry shout
Verb
- na make person sabi dey quarrel abi disagree
- any man wey marry woman wey too dey hala no go live long I swear. — (NSC_Legbeti_2020. Any man married to a troublesome wooman will hardly live long)
- Di NLC don hala on top Baba Buhari o. — (IBA_32_Tori-By-Samuel_MG__14, The NLC has called out President Buhari.)
- Why Lagos residents dey hala '#OtogeLagos' ontop social media? — (bbc__100397, __no translation__)
- mark-obl:arg (frequency:3)
- For Friday 9 March, di group carry protest go Nigeria National Assembly for capital Abuja to hala for lawmakers about dia problem. — (bbc__50169, __no translation__)
- Referee Antonio Mateu Lahoz send Man City coach Pep Guardiola to go sidon for stand like ordinary fan after im vex enta pitch, start to hala for di ref. — (bbc__84864, __no translation__)
- - (frequency:2)
- Yawo!' Messi bless Camp Nou na im fans dey hala' — (bbc__9434, __no translation__)
- PIUS UTOMI EKPEI Nigerian moni - Naira President Muhammadu Buhari office don hala say na fake news say Nigeria goment give order to freeze of bank accounts of main opposition PDP Vice Presidential candidate Peter Obi. — (bbc__80160, __no translation__)
Derived forms
Synonyms
- para 0.83 230, provoke 0.69 98, vex 0.69 1206, criticise 0.69 80, yab 0.66 176, clap 0.65 51, laff 0.65 24, criticize 0.64 26, misbehave 0.63 19
Antonyms
- para 0.83 230, provoke 0.69 98, vex 0.69 1206, criticise 0.69 80, yab 0.66 176, clap 0.65 51, laff 0.65 24, criticize 0.64 26, misbehave 0.63 19
Translations
- English: proclaim