Difference between revisions of "hala"

Line 31: Line 31:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
#na make person sabi dey quarrel abi disagree   
 
#na make person sabi dey quarrel abi disagree   
#:*{{ux|dv|any man wey marry woman wey too dey ''hala'' no go live long I swear. |(NSC_Legbeti_2020. Any man married to a troublesome wooman will hardly live long)}}
+
#:*{{ux|dv|Any man wey marry woman wey too dey ''hala'' no go live long I swear. |(NSC_Legbeti_2020. Any man married to a troublesome woman will hardly live long)}}
 
#:*{{ux|dv|Di NLC don '''hala''' on top Baba Buhari o. |(IBA_32_Tori-By-Samuel_MG__14, The NLC has called out President Buhari.)}}
 
#:*{{ux|dv|Di NLC don '''hala''' on top Baba Buhari o. |(IBA_32_Tori-By-Samuel_MG__14, The NLC has called out President Buhari.)}}
#: {{ux|dv|Why Lagos residents dey '''hala''' '#OtogeLagos' ontop social media? |(bbc__100397, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|Referee Antonio Mateu Lahoz send Man City coach Pep Guardiola to go sidon for stand like ordinary fan after im vex enta pitch, start to '''hala''' for di ref. |(bbc__84864,Man City coach, Pep Guardiola, was sent to the stand like a spectator by Referee Antonio Mateu Lahoz for daring to enter the pitch and confront the Referee.)}}
# mark-obl:arg (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|For Friday 9 March, di group carry protest go Nigeria National Assembly for capital Abuja to '''hala''' for lawmakers about dia problem. |(bbc__50169, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Referee Antonio Mateu Lahoz send Man City coach Pep Guardiola to go sidon for stand like ordinary fan after im vex enta pitch, start to '''hala''' for di ref. |(bbc__84864, __no translation__)}}
 
# - (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|'Yawo!' Messi bless Camp Nou na im fans dey '''hala''' |(bbc__9434, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|PIUS UTOMI EKPEI Nigerian moni - Naira President Muhammadu Buhari office don '''hala''' say na fake news say Nigeria goment give order to freeze of bank accounts of main opposition PDP Vice Presidential candidate Peter Obi. |(bbc__80160, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* para 0.83 230, provoke 0.69 98, vex 0.69 1206, criticise 0.69 80, yab 0.66 176, clap 0.65 51, laff 0.65 24, criticize 0.64 26, misbehave 0.63 19
+
*[[provoke]]
 
 
====Antonyms====
 
* para 0.83 230, provoke 0.69 98, vex 0.69 1206, criticise 0.69 80, yab 0.66 176, clap 0.65 51, laff 0.65 24, criticize 0.64 26, misbehave 0.63 19
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: proclaim
+
* English: ''Confrontation''

Revision as of 16:28, 1 December 2020

Naija

Alternative forms

Etymology

English: ' holler' .

Pronunciation

  • hálà

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 2
  • Frequency rank in NSC treebank: 1982
  • Frequency in raw corpus: 84
  • Frequency rank in raw corpus: 2314

Noun

  1. Na when person dey shout as e dey talk
    • Di thing be say, as im vex enter field to hala for di referee, im carry gun for di side of im jeans trouser.  — (bbc__38844, The thing is that he entered the field to shout at the referee with a gun hidden in his jean trouser)
    • Goment charge her wit murder - but afta pipo hala, dem stop di prosecution and she come fit focus on her pikin recovery.  — (bbc__54443, Although the government charged her with murder, people's loud protested stopped further prosecution and she was now able to focus on nursing her baby to recovery)
    • E come hala again.  — (katakata__10. He came ranting again)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: angry shout

Verb

  1. na make person sabi dey quarrel abi disagree
    • Any man wey marry woman wey too dey hala no go live long I swear.  — (NSC_Legbeti_2020. Any man married to a troublesome woman will hardly live long)
    • Di NLC don hala on top Baba Buhari o.  — (IBA_32_Tori-By-Samuel_MG__14, The NLC has called out President Buhari.)
    • Referee Antonio Mateu Lahoz send Man City coach Pep Guardiola to go sidon for stand like ordinary fan after im vex enta pitch, start to hala for di ref.  — (bbc__84864,Man City coach, Pep Guardiola, was sent to the stand like a spectator by Referee Antonio Mateu Lahoz for daring to enter the pitch and confront the Referee.)

Synonyms

Translations

  • English: Confrontation