Difference between revisions of "hala"
(→Verb) |
|||
Line 24: | Line 24: | ||
* [[para]], [[vex]] | * [[para]], [[vex]] | ||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | * [[ | + | * [[laf]] |
====Translations==== | ====Translations==== |
Revision as of 16:28, 1 December 2020
Naija
Alternative forms
Etymology
English: ' holler' .
Pronunciation
- hálà
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 2
- Frequency rank in NSC treebank: 1982
- Frequency in raw corpus: 84
- Frequency rank in raw corpus: 2314
Noun
- Na when person dey shout as e dey talk
- Di thing be say, as im vex enter field to hala for di referee, im carry gun for di side of im jeans trouser. — (bbc__38844, The thing is that he entered the field to shout at the referee with a gun hidden in his jean trouser)
- Goment charge her wit murder - but afta pipo hala, dem stop di prosecution and she come fit focus on her pikin recovery. — (bbc__54443, Although the government charged her with murder, people's loud protested stopped further prosecution and she was now able to focus on nursing her baby to recovery)
- E come hala again. — (katakata__10. He came ranting again)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: angry shout
Verb
- na make person sabi dey quarrel abi disagree
- Any man wey marry woman wey too dey hala no go live long I swear. — (NSC_Legbeti_2020. Any man married to a troublesome woman will hardly live long)
- Di NLC don hala on top Baba Buhari o. — (IBA_32_Tori-By-Samuel_MG__14, The NLC has called out President Buhari.)
- Referee Antonio Mateu Lahoz send Man City coach Pep Guardiola to go sidon for stand like ordinary fan after im vex enta pitch, start to hala for di ref. — (bbc__84864,Man City coach, Pep Guardiola, was sent to the stand like a spectator by Referee Antonio Mateu Lahoz for daring to enter the pitch and confront the Referee.)
Synonyms
Translations
- English: Confrontation