Difference between revisions of "hala"

Line 18: Line 18:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
#Na when person dey shout as e dey talk
 
#Na when person dey shout as e dey talk
#:* {{ux|dv|Di thing be say, as im vex enter field to '''hala''' for di referee, im carry gun for di side of im jeans trouser. |(bbc__38844, The thing is that he entered the field to shout at the referee with a gun hidden in his jean trouser)}}
+
#:*{{ux|dv|Di thing be say, as im vex enter field to '''hala''' for di referee, im carry gun for di side of im jeans trouser. |(bbc__38844, The thing is that he entered the field to shout at the referee with a gun hidden in his jean trouser)}}
#:* {{ux|dv|Goment charge her wit murder - but afta pipo ''hala'', dem stop di prosecution and she come fit focus on her pikin recovery. |(bbc__54443, Although the government charged her with murder, people's loud protested stopped further prosecution and she was now able to focus on nursing her baby to recovery)}}
+
#:*{{ux|dv|Goment charge her wit murder - but afta pipo ''hala'', dem stop di prosecution and she come fit focus on her pikin recovery. |(bbc__54443, Although the government charged her with murder, people's loud protested stopped further prosecution and she was now able to focus on nursing her baby to recovery)}}
#:* {{ux|dv|E come '''hala''' again. |(katakata__10. He came ranting again)}}
+
#:*{{ux|dv|E come '''hala''' again. |(katakata__10. He came ranting again)}}
 +
#Na make person dey greet who be im paddy wit voice wey loud
 +
#:*{{ux|dv|Haba Oga, all your boys dey here dey '''hala''' you with greetings since. |(katakata__10. Ben, send a shout out to your friend now)}}
 +
#:*{{ux|dv|Ben, '''hala''' your friend now. |(katakata__10. Ben,send a shout out to your friend now)}}
 +
#:*{{ux|dv|me i no send o, i sabi '''hala''' my friends if e don tey i hear from them . |(katakata__10. Ben,send a shout out to your friend now)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[para]], [[vex]]  
 
* [[para]], [[vex]]  
Line 27: Line 31:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: angry shout
+
* English: ''squabbles'', ''greetings''
  
 
===Verb===
 
===Verb===
Line 33: Line 37:
 
#:*{{ux|dv|Any man wey marry woman wey too dey ''hala'' no go live long I swear. |(NSC_Legbeti_2020. Any man married to a troublesome woman will hardly live long)}}
 
#:*{{ux|dv|Any man wey marry woman wey too dey ''hala'' no go live long I swear. |(NSC_Legbeti_2020. Any man married to a troublesome woman will hardly live long)}}
 
#:*{{ux|dv|Di NLC don '''hala''' on top Baba Buhari o. |(IBA_32_Tori-By-Samuel_MG__14, The NLC has called out President Buhari.)}}
 
#:*{{ux|dv|Di NLC don '''hala''' on top Baba Buhari o. |(IBA_32_Tori-By-Samuel_MG__14, The NLC has called out President Buhari.)}}
#:* {{ux|dv|Referee Antonio Mateu Lahoz send Man City coach Pep Guardiola to go sidon for stand like ordinary fan after im vex enta pitch, start to '''hala''' for di ref. |(bbc__84864,Man City coach, Pep Guardiola, was sent to the stand like a spectator by Referee Antonio Mateu Lahoz for daring to enter the pitch and confront the Referee.)}}
+
#:*{{ux|dv|Referee Antonio Mateu Lahoz send Man City coach Pep Guardiola to go sidon for stand like ordinary fan after im vex enta pitch, start to '''hala''' for di ref. |(bbc__84864. Man City coach, Pep Guardiola, was sent to the stand like a spectator by Referee Antonio Mateu Lahoz for daring to enter the pitch and confront the Referee.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 16:44, 1 December 2020

Naija

Alternative forms

Etymology

English: ' holler' .

Pronunciation

  • hálà

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 2
  • Frequency rank in NSC treebank: 1982
  • Frequency in raw corpus: 84
  • Frequency rank in raw corpus: 2314

Noun

  1. Na when person dey shout as e dey talk
    • Di thing be say, as im vex enter field to hala for di referee, im carry gun for di side of im jeans trouser.  — (bbc__38844, The thing is that he entered the field to shout at the referee with a gun hidden in his jean trouser)
    • Goment charge her wit murder - but afta pipo hala, dem stop di prosecution and she come fit focus on her pikin recovery.  — (bbc__54443, Although the government charged her with murder, people's loud protested stopped further prosecution and she was now able to focus on nursing her baby to recovery)
    • E come hala again.  — (katakata__10. He came ranting again)
  2. Na make person dey greet who be im paddy wit voice wey loud
    • Haba Oga, all your boys dey here dey hala you with greetings since.  — (katakata__10. Ben, send a shout out to your friend now)
    • Ben, hala your friend now.  — (katakata__10. Ben,send a shout out to your friend now)
    • me i no send o, i sabi hala my friends if e don tey i hear from them .  — (katakata__10. Ben,send a shout out to your friend now)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: squabbles, greetings

Verb

  1. na make person sabi dey quarrel abi disagree
    • Any man wey marry woman wey too dey hala no go live long I swear.  — (NSC_Legbeti_2020. Any man married to a troublesome woman will hardly live long)
    • Di NLC don hala on top Baba Buhari o.  — (IBA_32_Tori-By-Samuel_MG__14, The NLC has called out President Buhari.)
    • Referee Antonio Mateu Lahoz send Man City coach Pep Guardiola to go sidon for stand like ordinary fan after im vex enta pitch, start to hala for di ref.  — (bbc__84864. Man City coach, Pep Guardiola, was sent to the stand like a spectator by Referee Antonio Mateu Lahoz for daring to enter the pitch and confront the Referee.)

Synonyms

Translations

  • English: Confrontation