Difference between revisions of "hala"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 21: | Line 21: | ||
#:*{{ux|dv|Goment charge her wit murder - but afta pipo ''hala'', dem stop di prosecution and she come fit focus on her pikin recovery. |(bbc__54443, Although the government charged her with murder, people's loud protested stopped further prosecution and she was now able to focus on nursing her baby to recovery)}} | #:*{{ux|dv|Goment charge her wit murder - but afta pipo ''hala'', dem stop di prosecution and she come fit focus on her pikin recovery. |(bbc__54443, Although the government charged her with murder, people's loud protested stopped further prosecution and she was now able to focus on nursing her baby to recovery)}} | ||
#:*{{ux|dv|E come '''hala''' again. |(katakata__10. He came ranting again)}} | #:*{{ux|dv|E come '''hala''' again. |(katakata__10. He came ranting again)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv|Why everybody just dey '''hala''' for me now. |(Why is everyone screaming at me?)}} | ||
#Na make person dey greet who be im paddy wit voice wey loud | #Na make person dey greet who be im paddy wit voice wey loud | ||
− | #:*{{ux|dv|Haba Oga, all your boys dey here dey '''hala''' you | + | #:*{{ux|dv|Haba Oga, all your boys dey here dey '''hala''' you greetings since. |(NSC_Legbeti_2020. Boss, your boys send your greetings sir)}} |
− | #:*{{ux|dv|Ben, '''hala''' your friend now. |( | + | #:*{{ux|dv|Ben, '''hala''' your friend now. |(NSC_Legbeti_2020. Ben, send a shout out to your friend now)}} |
− | #:*{{ux|dv| | + | #:*{{ux|dv|I sabi '''hala''' my friends if e don tey I hear from them . |(NSC_Legbeti_2020.I reach out to my friends if its been awhile I heard from them )}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[para]], [[vex]] | * [[para]], [[vex]] |
Revision as of 16:50, 1 December 2020
Naija
Alternative forms
Etymology
English: ' holler' .
Pronunciation
- hálà
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 2
- Frequency rank in NSC treebank: 1982
- Frequency in raw corpus: 84
- Frequency rank in raw corpus: 2314
Noun
- Na when person dey shout as e dey talk
- Di thing be say, as im vex enter field to hala for di referee, im carry gun for di side of im jeans trouser. — (bbc__38844, The thing is that he entered the field to shout at the referee with a gun hidden in his jean trouser)
- Goment charge her wit murder - but afta pipo hala, dem stop di prosecution and she come fit focus on her pikin recovery. — (bbc__54443, Although the government charged her with murder, people's loud protested stopped further prosecution and she was now able to focus on nursing her baby to recovery)
- E come hala again. — (katakata__10. He came ranting again)
- Why everybody just dey hala for me now. — (Why is everyone screaming at me?)
- Na make person dey greet who be im paddy wit voice wey loud
- Haba Oga, all your boys dey here dey hala you greetings since. — (NSC_Legbeti_2020. Boss, your boys send your greetings sir)
- Ben, hala your friend now. — (NSC_Legbeti_2020. Ben, send a shout out to your friend now)
- I sabi hala my friends if e don tey I hear from them . — (NSC_Legbeti_2020.I reach out to my friends if its been awhile I heard from them )
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: squabbles, greetings
Verb
- na make person sabi dey quarrel abi disagree
- Any man wey marry woman wey too dey hala no go live long I swear. — (NSC_Legbeti_2020. Any man married to a troublesome woman will hardly live long)
- Di NLC don hala on top Baba Buhari o. — (IBA_32_Tori-By-Samuel_MG__14, The NLC has called out President Buhari.)
- Referee Antonio Mateu Lahoz send Man City coach Pep Guardiola to go sidon for stand like ordinary fan after im vex enta pitch, start to hala for di ref. — (bbc__84864. Man City coach, Pep Guardiola, was sent to the stand like a spectator by Referee Antonio Mateu Lahoz for daring to enter the pitch and confront the Referee.)
Synonyms
Translations
- English: Confrontation