Difference between revisions of "hand work"

 
Line 15: Line 15:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''handiwork, unskilled labour, vocation''
+
* English: ''handiwork, skilled labour, vocation, skill, occupation''

Latest revision as of 21:21, 29 February 2024

Naija

Etymology

From: English hand and work

Pronunciation

  • hándwɔ̂k


Noun

  • Type of work wey person dey do, with im two hand, wey person fit learn wey fit dey bring money come for di person.
  • I get hand work wey be my side hustle wey de bring me money every day.  — (I have skill that I earn from everyday.)
  • All of my children get hand work wey de dey do.  — (All my children have a skill.)

Related form

Translations

  • English: handiwork, skilled labour, vocation, skill, occupation