Difference between revisions of "happen"

Line 18: Line 18:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
As someting take de dey :
+
As someting take de dey or de be.
#: {{ux|dv|Wetin '''happen''' |(bbc__99448, __no translation__)}}
+
:*{{ux|dv|Wetin '''happen''' |(bbc__99448, What happened?)}}
#: {{ux|dv|Wetin '''happen''', |(ONI_14_Girlfriends_DG__35, What happened ?)}}
+
:*{{ux|dv|Wetin go '''happen'''? |(ENU_12_Social-Life_DG__213, What will happen?)}}
# obl:arg (frequency:226)
+
:*{{ux|dv|Wetin dey '''happen''', |(JOS_35_We-Dey-Waka_M__57, What is happening ?)}}
#: {{ux|dv|'''happen''' to am. |(human_rights__142, __no translation__)}}
+
:*{{ux|dv|E no take long to '''happen'''. |(jw__9221, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|'''Happen''' to people. |(BEN_19a_Man-Must-Wack_DG__7, It happened to people.)}}
+
:*{{ux|dv|Wetin you tink sey dey '''happen''', |(ABJ_NOU_01_Death-Of-A-Brother_DG__42, What do you think is happening?)}}
# aux (frequency:214)
+
:*{{ux|dv|Wetin '''happen''' as e dey go for road? |(jw__30737, What happened while he was on the road.)}}
#: {{ux|dv|Wetin go '''happen''', |(ENU_12_Social-Life_DG__213, What will happen ?)}}
+
:*{{ux|dv|As e be, di election suppose '''happen''' tomorrow. |(bbc__17052, The way things are going, the election is supposed to take place tomorrow.)}}
#: {{ux|dv|Wetin dey '''happen''', |(JOS_35_We-Dey-Waka_M__57, What is happening ?)}}
+
:*{{ux|dv|And the things wey '''happen''' because of wetin e do, bad well well. |(jw__48124, The consequences of the action were dire.)}}
# mark (frequency:110)
+
:*{{ux|dv|Wetin '''happen''' wey im still dey for street dey, dey beg for money? |(NST_cleaned__12181, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|E no take long to '''happen'''. |(jw__9221, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|See one thing wey '''happen'''. |(jw__28953, __no translation__)}}
 
# nsubj (frequency:104)
 
#: {{ux|dv|nothing '''happen'''. |(bbc__26994, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Something '''happen'''. |(jw__44346, __no translation__)}}
 
# aux-mark (frequency:104)
 
#: {{ux|dv|Wetin you tink sey dey '''happen''', |(ABJ_NOU_01_Death-Of-A-Brother_DG__42, What do you think is happening ?)}}
 
#: {{ux|dv|Other things wey dey '''happen''' na: |(bbc__79574, __no translation__)}}
 
# advcl (frequency:57)
 
#: {{ux|dv|Wetin '''happen''' as e dey go for road? |(jw__30737, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Wetin '''happen''' when Jesus dey the temple? |(jw__42298, __no translation__)}}
 
# obl:mod (frequency:35)
 
#: {{ux|dv|Because Jesus talk wetin '''happen''' that time. |(jw__27576, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|As e be, di election suppose '''happen''' tomorrow. |(bbc__17052, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:31)
 
#: {{ux|dv|Na im '''happen''' so. |(BEN_19a_Man-Must-Wack_DG__6, It happened so.)}}
 
#: {{ux|dv|Aha X, what '''happen''' here na? |(PRT_06_Port-Harcourt_DG__69, Aha, X, what happened here ?)}}
 
# aux-dep (frequency:18)
 
#: {{ux|dv|But wetin don dey '''happen''' because of this one? |(jw__42673, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|EFCC wan fight corruption 'like wetin never '''happen''' before' |(bbc__45944, __no translation__)}}
 
# dep-mark (frequency:18)
 
#: {{ux|dv|Historic event wey '''happen''' dia? |(bbc__56027, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|And the things wey '''happen''' because of wetin e do, bad well well. |(jw__48124, __no translation__)}}
 
# dep (frequency:17)
 
#: {{ux|dv|No be just wetin '''happen''' before. |(jw__26948, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Wetin '''happen''' for ontop the mountain? |(jw__42235, __no translation__)}}
 
# obj (frequency:12)
 
#: {{ux|dv|And to arrange dem as e take '''happen''' one by one. |(jw__32730, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|wetin '''happen''' wetin '''happen'''?in fact e be like say I no read for dat test |(deuber__1495, __no translation__)}}
 
# ccomp (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|Wetin we learn from wetin '''happen''' to apostle Paul for Philippi? |(jw__43206, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Wetin '''happen''' wey im still dey for street dey, dey beg for money? |(NST_cleaned__12181, __no translation__)}}
 
# cc-nsubj (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|You know but nothing '''happen'''. |(JOS_30_Northern-Skirmishes_DG__167, You know but, nothing happened.)}}
 
#: {{ux|dv|But something '''happen''' wey for make dem no be friend again. |(jw__5529, __no translation__)}}
 
# mark-obj (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|We sidon put all di information of every attack wey '''happen''' one by one. |(bbc__98355, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|As e be sey na like thirty small, small pikin dem, school children, na im die for inside one motor accident wey '''happen''' for di north side of Tanzania. |(WAZL_12_Chibok-Girls_M__21, It happened that about thirty small children, school children, they were the ones who died in one motor accident that happened at the north side of Tanzania.)}}
 
# aux-obj (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Kai e be like sey na wetin go '''happen''' be dat o. |(KAD_29_Boys-Talk_DG__34, Ah, it seems that is what will happen.)}}
 
#: {{ux|dv|According to avoid di gbege, wey dem suspect e for '''happen''' follo di waka-waka. |(ja102__313, __no translation__)}}
 
# det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Even wit de dialogue weh e di go on, kontri pipo for de two regions celebrate dia independence laik say notin di '''happen'''. |(bbc__47823, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Anglophone crisis no longer bi for wuna level, make President Biya start dis shiddon tok weh deh di singam and notin di '''happen''' for ground, de pipo tell de commission. |(bbc__392, __no translation__)}}
 
# dep-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Twitter/Ana3rabeya We don dey wait for dis to '''happen''' since. |(bbc__96332, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E say UN di still ask foment permission for kam shine eye for weti di '''happen''' de two regions. |(bbc__14026, __no translation__)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 11:25, 7 February 2021

Naija

Alternative forms

  • happun

Etymology

From: English happen

Pronunciation

  • ˈhæpən

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 94
  • Frequency rank in NSC treebank: 144
  • Frequency in raw corpus: 4713
  • Frequency rank in raw corpus: 84

Verb

As someting take de dey or de be.

  • Wetin happen  — (bbc__99448, What happened?)
  • Wetin go happen?  — (ENU_12_Social-Life_DG__213, What will happen?)
  • Wetin dey happen,  — (JOS_35_We-Dey-Waka_M__57, What is happening ?)
  • E no take long to happen.  — (jw__9221, __no translation__)
  • Wetin you tink sey dey happen,  — (ABJ_NOU_01_Death-Of-A-Brother_DG__42, What do you think is happening?)
  • Wetin happen as e dey go for road?  — (jw__30737, What happened while he was on the road.)
  • As e be, di election suppose happen tomorrow.  — (bbc__17052, The way things are going, the election is supposed to take place tomorrow.)
  • And the things wey happen because of wetin e do, bad well well.  — (jw__48124, The consequences of the action were dire.)
  • Wetin happen wey im still dey for street dey, dey beg for money?  — (NST_cleaned__12181, __no translation__)

Synonyms

Translations

  • English: happen