happen

Revision as of 11:25, 7 February 2021 by 129.205.113.205 (talk) (→‎Verb)

Naija

Alternative forms

  • happun

Etymology

From: English happen

Pronunciation

  • ˈhæpən

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 94
  • Frequency rank in NSC treebank: 144
  • Frequency in raw corpus: 4713
  • Frequency rank in raw corpus: 84

Verb

As someting take de dey or de be.

  • Wetin happen  — (bbc__99448, What happened?)
  • Wetin go happen?  — (ENU_12_Social-Life_DG__213, What will happen?)
  • Wetin dey happen,  — (JOS_35_We-Dey-Waka_M__57, What is happening ?)
  • E no take long to happen.  — (jw__9221, __no translation__)
  • Wetin you tink sey dey happen,  — (ABJ_NOU_01_Death-Of-A-Brother_DG__42, What do you think is happening?)
  • Wetin happen as e dey go for road?  — (jw__30737, What happened while he was on the road.)
  • As e be, di election suppose happen tomorrow.  — (bbc__17052, The way things are going, the election is supposed to take place tomorrow.)
  • And the things wey happen because of wetin e do, bad well well.  — (jw__48124, The consequences of the action were dire.)
  • Wetin happen wey im still dey for street dey, dey beg for money?  — (NST_cleaned__12181, __no translation__)

Synonyms

Translations

  • English: happen