Difference between revisions of "head"

Line 21: Line 21:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
 
+
# The hair wey dey ontop person skull
 
+
#: {{ux|dv|I sabi barb '''head'''. |(NSC_2020, I know how to cut hair.)}}
 
+
# As people take dey reason matter
# - (frequency:271)
+
#: {{ux|dv|Dis one scatter people '''head''' more. |(bbc__42360, This one made the people more agitated)}}
#: {{ux|dv|I sabi barb '''head'''. |(ABJ_GWA_07_Waec-Money_DG__31, I know how to cut hair.)}}
 
#: {{ux|dv|e no go get '''head'''. |(deuber__5853, __no translation__)}}
 
# case (frequency:165)
 
#: {{ux|dv|from '''head'''. |(NST_cleaned__33884, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Put to '''head''' now! |(ONI_07_Dis-Year-Na-My-Year_MG__75, Go there right away!)}}
 
# nmod (frequency:98)
 
#: {{ux|dv|Dis one scatter people '''head''' more. |(bbc__42360, __no translation__)}}
 
 
#: {{ux|dv|Summer school dey scratch parents '''head''' |(bbc__97302, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Summer school dey scratch parents '''head''' |(bbc__97302, __no translation__)}}
 
# det (frequency:34)
 
# det (frequency:34)
#: {{ux|dv|E lose di '''head'''. |(BEN_32_I-Don-Tire-For-All-Dese-Boys_DG__131, He lost his head.)}}
+
#: {{ux|dv|E lose di '''head'''. |(BEN_32_I-Don-Tire-For-All-Dese-Boys_DG__131, He lost the head.)}}
 
#: {{ux|dv|And e be like dia '''head''' fit dey dia. |(bbc__15101, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|And e be like dia '''head''' fit dey dia. |(bbc__15101, __no translation__)}}
 
# amod (frequency:34)
 
# amod (frequency:34)

Revision as of 10:46, 13 October 2020

Naija

Alternative forms

hed

Etymology

From: English head

Pronunciation

  • hɛd

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 46
  • Frequency rank in NSC treebank: 256
  • Frequency in raw corpus: 1435
  • Frequency rank in raw corpus: 267

Definition

Di place ontop person neck wey person brain dey

Noun

  1. The hair wey dey ontop person skull
    I sabi barb head.  — (NSC_2020, I know how to cut hair.)
  2. As people take dey reason matter
    Dis one scatter people head more.  — (bbc__42360, This one made the people more agitated)
    Summer school dey scratch parents head  — (bbc__97302, __no translation__)
  3. det (frequency:34)
    E lose di head.  — (BEN_32_I-Don-Tire-For-All-Dese-Boys_DG__131, He lost the head.)
    And e be like dia head fit dey dia.  — (bbc__15101, __no translation__)
  4. amod (frequency:34)
    Okonkwo get good head.  — (katakata__506, __no translation__)
    Unoka no get good head.  — (katakata__913, __no translation__)
  5. case-det (frequency:28)
    For di head!  — (ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__231, On the head !)
    get tax palava for dia head  — (bbc__62806, __no translation__)
  6. dep (frequency:6)
    Di senators wey dia head dey hot afta di IG no gree cooperate declare Mr.  — (bbc__38244, __no translation__)
    If we komot Ambazonia pipo go cut wa head, so weh just dey we for house, mami for Kumbo, Northwest tell BBC News Pidgin.  — (bbc__4378, __no translation__)
  7. amod-det (frequency:6)
    Dat no be the first head oh, na the number five.  — (katakata__713, __no translation__)
    Be careful no make mistake, na wetin di head of Revolutionary Guards tok.  — (bbc__655, __no translation__)
  8. cc (frequency:4)
    Ahah, but di hair, and di head no fine now.  — (JOS_02_Hair-And-Movies_DG__34, Ahah ! But the hair... the head is not fine now.)
    I say why I dey ask na since when e come here, I see dat... I dey look dem from ehn... leg... from head.  — (ONI_27_A-Hotelier-Interview_MG__79, I said I asked because since she came here, I noticed that... I was looking at them closely, from uh... the leg... from the head...)
  9. cc-nmod (frequency:4)
    Na Arsenal chief executive Ivan Gazidis, head of football relations Raul Sanllehi and head of recruitment Sven Mislintat interview di coaches for dis job.  — (bbc__69754, __no translation__)
    For 2008 dem form Your Super Cameroonafta Serge Espoir Matomba meet Daniel Proença de Carvalho, wey from Portugal and be former minister and head of di Portuguese oil multinational Galp Energie.  — (bbc__88025, __no translation__)
  10. obj (frequency:3)
    na Vice-President Osinbajo head di meeting.  — (bbc__70371, __no translation__)
    Im say: my appeal be say make di players no let dem head swell.  — (bbc__59384, __no translation__)
  11. conj (frequency:3)
    'No be like pastors for today wey dia vision no go get head or tail.  — (bbc__8471, __no translation__)
    Dis kain tori wey no get head or tail, dey pain Nigerians because na just two weeks ago one JAMB staff come out say snake chop N36 million of di government bodi wey dey arrange university exams for Nigeria.  — (bbc__40799, __no translation__)
  12. cop-det (frequency:3)
    You know sey God don do am sey man na di head.  — (ABJ_INF_06_Marriage-Counselling_DG__90, You know that God has done it that man is the head.)
    Since na im be di head, make e dey see, meh e direct.  — (BEN_15a_Theology-Demons_DG__137, Since he is the head, he should see, he should lead.)
  13. cc-det (frequency:2)
    Ahah, but di hair, and di head no fine now.  — (NST_cleaned__30760, __no translation__)
    Janet say she refuse to swear but di oda girls wey follow go say dem cut dia fingers, cut hair for dia armpit, private part and dia head.  — (bbc__19491, __no translation__)
  14. advmod (frequency:2)
    Everybodi wey vote for dis one say yes on top am, afta Russia and China wey be Pyongyang friend nod head join di decision.  — (bbc__47923, __no translation__)
    Meeting to end Nigeria public universities lecturers strike no get head Why dis university professor bone ASUU strike and threaten to sue di union  — (bbc__66796, __no translation__)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: no definition

Verb

  1. Make person dey in charge
    Former INEC chairman Attahiru Jega go head di new team to find foreign students  — (bbc__52651, Former INEC chairman Attahiru Jega will head the new team to find foreign students.)
    Di matter serious sotay na CAF president Ahmad Ahmad head di meeting from Madagascar.  — (bbc__36053, The matter was so serious that the CAF president Ahmad Ahmad headed the meeting from Madagascar)
  2. Make person take the part of body wey dey ontop neck nack someting
    Ronaldo head di ball enter net fo di match.  — (NSC__Odirin 2020, Ronaldo headed the ball into the net)

Synonyms

hit, nack,

Antonyms

Translations

  • English: to be boss, to direct the movement of something with the head