help

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English help

Pronunciation

  • hɛ̂p

Play Play

Verb

  • Make person give anoder person hand make someting fit be.
  • Abeg, help me buy food for der.  — (Please kindly buy me some food there.)
  • Okay at dis year twenty eighteen, omo I dey pray make God help me, help me.  — (ENU_34_Malaysia-Guy_MG__2, This 2018, I pray that God lifts me out of poverty.)
  • Our case now come be like cow wey no get tail o, wey God help dey drive fly.  — (Deuber__6024, Our situation is like one who is completely helpless who has to rely on fate to get by.)

Translations

  • English: help relief