Difference between revisions of "help"

 
(7 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 7: Line 7:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* hɛlp
+
* hɛ̂p
 
<sm2>Pcm-ng-help.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-help.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-help.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-help.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 113
 
* Frequency rank in NSC treebank: 126
 
* Frequency in raw corpus: 5444
 
* Frequency rank in raw corpus: 73
 
 
 
===Noun===
 
Make person give anoder person [[hand]] so that someting go be.
 
 
 
#: {{ux|dv|'''Help''' no dey for anywhere. |(NST_cleaned__16904, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|To get '''help''' na plenty palava. |(bbc__99762, __no translation__)}}
 
# case (frequency:24)
 
#: {{ux|dv|We dey wait for '''help''' |(bbc__6761, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|You go call police and security agencies for '''help'''; |(bbc__7941, __no translation__)}}
 
# amod (frequency:10)
 
#: {{ux|dv|Check weda dem know how and wia dem fit get professional '''help'''. |(bbc__25541, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|I know say problems dey with fake victims wey dey sign for government '''help''', but na we be di real victims, and we need more '''help'''. |(bbc__3399, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Remember sey, for inside Universal Atalknado Paper for Human Right, di United Nations talk am say  time small pikin na time for special care and '''help''', |(gumbody__178, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Pikin wey no fit stay wit im family place for small time or tay, or wey dem no fit leave wit dem because e no go good for am, di country go give am special protection and '''help'''. |(gumbody__171, __no translation__)}}
 
# det (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|dey '''help''' people wey better pass you cause you no know where di '''help''' go come from. |(NST_cleaned__35715, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Police for Russia dey usually treat domestic violence as family issue, so dem no dey provide any '''help''' at all. |(bbc__82488, __no translation__)}}
 
# dep (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Anita Ogona Madam Helen deny say na '''help''' she dey '''help''' look afta di pikin even though she give N30,000 to Joy |(bbc__15447, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E don serious sotay America chook mouth say im dem no election for di Congo, international community go comot dia '''help''' for dat side. |(bbc__44369, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|'''Help''' and advice |(bbc__55678, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Human rights pipo say di girls no be criminals but victims as dem bin no get any way to get '''help''' and protection from dia abusive papa. |(bbc__33459, __no translation__)}}
 
# case-det (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Dat one make many pipo come out, some even come from far away states to benefit from di '''help'''. |(bbc__27059, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Im call area pipo to join hands wit dem becos no mata how good any police organisation dey for world, dem no go fit fight criminals like armed robbers, kidnappers, cattle rustlers witout dia '''help'''. |(bbc__58410, __no translation__)}}
 
# acl-amod (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|''Unto say my mama na teacher I dey get extra '''help''' to catch up wit my books.'' |(bbc__47112, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|for Ministry to ministry people and office to office people to dey join hand togeder work na di ting wey good for any pikin wey commit offence mek e get correct '''help''' to go school or learn work as e dey di workingplace so dat di pikin no go comot for dere dey suffer becos e no fit go school. |(hildrights__1370, __no translation__)}}
 
# obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|And when our brothers dey wahala, na our contribution dem dey use '''help''' dem. |(jw__18095, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Im don make reach $75,000 now and e still dey increase, he get hope say di money wey e go gather go reach '''help''' one thousand of im neighbours. |(bbc__58584, __no translation__)}}
 
# obl:arg (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|'''Help''' for your family |(jw__13746, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Lassa Fever: Nigeria want '''help''' from WHO, US Lassa Fever: Ghana Health Service issue health alert after 31 die for Nigeria |(bbc__63172, __no translation__)}}
 
# case-dep (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Afta deh follow procedure, check dem make sure say every tin bi correct, de refugees dem take dia small cargo, go for Anyake for new camp weh UNCHR arrange'am with '''help''' from local communities and oda partners. |(bbc__12819, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Nigeria Benjamin John also win di Nigeria male edition of di tournament.First edition of Africa Freestyle Football Championship happun for 2017 wit aim to discover and nurture exceptional talents inside freestyle football.Na Feet 'n' Tricks International dey organise di tournament wit '''help''' from World Freestyle Football Association .21 African countries follow compete for dis year event. |(bbc__72982, __no translation__)}}
 
# amod-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|For ten months she no get any medical '''help''' for di Daudu IDP camp for Benue State, north central Nigeria wia she dey live. |(bbc__52470, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Remember, apostle Paul write sey: ‘Make una make the hand wey don weak and the leg wey no strong, strong, and make una no stop to dey make straight road for una leg.’  Many brothers wey live for apostle Paul time get this kind '''help''' from their brothers and sisters. |(jw__17944, __no translation__)}}
 
 
 
====Related forms====
 
* [[helep]]
 
 
 
====Synonyms====
 
* helep 0.62 509, encourage 0.61 369, guide 0.59 138, protect 0.56 727, hard 0.55 1094, save 0.54 774, mold 0.53 92, need 0.52 3037, teach 0.51 1674
 
 
 
====Antonyms====
 
* helep 0.62 509, encourage 0.61 369, guide 0.59 138, protect 0.56 727, hard 0.55 1094, save 0.54 774, mold 0.53 92, need 0.52 3037, teach 0.51 1674
 
 
 
====Translations====
 
* English: no definition
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
help: no definition -- Definition in Naija?
+
* Make person give anoder person [[hand]] make someting fit be.
 
+
:*{{ux|dv|Abeg, '''help''' me buy food for der.|(Please kindly buy me some food there.)}}
 
+
:*{{ux|dv|Okay at dis year twenty eighteen, omo I dey pray make God help me, '''help''' me. |(ENU_34_Malaysia-Guy_MG__2, This 2018, I pray that God lifts me out of poverty.)}}
# obj (frequency:307)
+
:*{{ux|dv|Our case now come be like cow wey no get tail o, wey God '''help''' dey drive fly. |(Deuber__6024, Our situation is like one who is completely helpless who has to rely on fate to get by.)}}
#: {{ux|dv|'''Help''' us. |(ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__214, Help us. �)}}
 
#: {{ux|dv|'''Help''' us! |(ONI_25_Nigeria-Don-Wowo_DG__71, help us)}}
 
# mark-obj (frequency:263)
 
#: {{ux|dv|To, to '''help''' us, |(IBA_27_Nigerian-Police_DG__102, To eh, to help us ?)}}
 
#: {{ux|dv|To '''help''' my family. |(LAG_06_Easter-Preparation_DG__21, In order to help my family.)}}
 
# aux-obj (frequency:119)
 
#: {{ux|dv|dey '''help''' di one... |(NST_cleaned__35713, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Wetin go '''help''' you? |(jw__23364, __no translation__)}}
 
# - (frequency:59)
 
#: {{ux|dv|Na Google map '''help''' me, |(NST_cleaned__6080, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Ah na God go '''help''' us o. |(JOS_10_Mothers-Against-Mini-Skirts_DG__161, Ah, it's God that'll help us.)}}
 
# cc-obj (frequency:44)
 
#: {{ux|dv|And '''help''' people like Jesus Christ |(jw__1409, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Baba God should come, and '''help''' us. |(NST_cleaned__12941, __no translation__)}}
 
# mark (frequency:19)
 
#: {{ux|dv|And if we no stop to '''help''', |(jw__1416, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Jehovah go hear all our prayer for '''help''', |(jw__18442, __no translation__)}}
 
# aux (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Who go '''help'''? |(ENU_33_A-Beg_MG__57, Who will help?)}}
 
#: {{ux|dv|Who dey '''help'''? |(ENU_21_Solomon-And-Kingsman_DG__100, Who is helping ?)}}
 
# conj (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|'''help''' or make easy make dem settle di matter for way wey everybody go happy. |(hildrights__47, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Jehovah dey use angels '''help''' and protect people wey dey serve am for this earth. |(jw__7777, __no translation__)}}
 
# obl:arg (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|or to go '''help''' for branch office or remote translation office. |(jw__22307, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|For central Mexico, dem send di Army to go '''help''' for di rescue work wey don dey go on throughout di night |(bbc__50866, __no translation__)}}
 
# advcl (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|If we know where we suppose do reach, how e go take '''help''' us when we get new work? |(jw__16662, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|For the night before Jesus die, e talk say: “I give wuna my peace.” How the peace wey Jesus de give de '''help''' make we continue with the preaching work? |(jw__29181, __no translation__)}}
 
# ccomp (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Di mama come carry house '''help''' sey meh she go dey cook for her husband house. |(JOS_08_Girls-Wey-No-Sabi-Cook_M__19, The mama then hired a house help that she should be cooking at her husband's house.)}}
 
#: {{ux|dv|Michael tell me sey e don start to study Bible with three people but e need '''help''' to fit teach dem well. |(jw__10630, __no translation__)}}
 
# conj-obj (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|E go want '''help''' you, show you your way, show you where you fit stay. |(JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__30, They would want to help you, show you the way, show you a place you can stay.)}}
 
#: {{ux|dv|Na book wey dey make person mind come down, '''help''' am know the truth, and give am hope. |(jw__31966, __no translation__)}}
 
# dep-obj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|You remember how Jehovah don use Bible '''help''' you before? |(jw__38190, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|North Korea na rogue nation wey don become serious great threat and dem don bring shame to China wey bin dey try '''help''' dem before but comot fir dia. |(bbc__5462, __no translation__)}}
 
# cc-ccomp (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Tok-tok pesin of CBN Isaac Okoroafor say di new policy go '''help''' stop counterfeiting of Nigeria naira and '''help''' make evribodi get only clean-clean naira notes. |(bbc__94578, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv| We wan hold meeting with all hoteliers for di city to find way to stop dis tin and make sure say every hotel install CCTV camera for dia premises so dem for capture pipo wey dey enta and comot and '''help''' make dis kain tin no happen again. Na so im tok. |(bbc__71, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Even as '''help''' and aid don enter di country and many people don benefit, others say dem no see any good thing, or '''help''' - de say dem dey find food, medicine and where to sleep. |(bbc__47434, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|or dey try convince or '''help''' pikin wey dis section dey talk about make e run away or a make e stay away from person wey dey responsible for di pikin, don commit offence under dis section and And if court don talk sey e break law to pay money wey no pass seventy thousand Naira or e go prison for wetin no go pass three years or e go pay di fine, con still go di prison. |(hildrights__459, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|No '''help'''. |(ONI_16_Thief_DG__182, There is no help.)}}
 
#: {{ux|dv|Make person no b~, no '''help''', no '''help'''. |(NST_cleaned__16901, __no translation__)}}
 
# obl:mod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|If court shut us, God forbid self '''help''' |(bbc__4246, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|YOU FIT LIKE DIS ODA TORI DEM: Brexit petition crash UK gov't website INEC don decide how Rivers results go be Sharp tips for aeroplane travel If court shut us, God forbid self '''help''' |(bbc__101461, __no translation__)}}
 
# aux-mark (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|And im son kwa wey dey '''help''', go come marry kwa. |(ENU_31_Imo-State-Politics_DG__124, And even his son that is helping out, then got married.)}}
 
#: {{ux|dv|People wey dey work for NEMA and Red Cross don show for di area to dey '''help'''. |(bbc__80991, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* helep 0.62 509, encourage 0.61 369, guide 0.59 138, protect 0.56 727, hard 0.55 1094, save 0.54 774, mold 0.53 92, need 0.52 3037, teach 0.51 1674
 
 
 
====Antonyms====
 
* helep 0.62 509, encourage 0.61 369, guide 0.59 138, protect 0.56 727, hard 0.55 1094, save 0.54 774, mold 0.53 92, need 0.52 3037, teach 0.51 1674
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''help '' ''relief''

Latest revision as of 21:34, 29 February 2024

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English help

Pronunciation

  • hɛ̂p

Play Play

Verb

  • Make person give anoder person hand make someting fit be.
  • Abeg, help me buy food for der.  — (Please kindly buy me some food there.)
  • Okay at dis year twenty eighteen, omo I dey pray make God help me, help me.  — (ENU_34_Malaysia-Guy_MG__2, This 2018, I pray that God lifts me out of poverty.)
  • Our case now come be like cow wey no get tail o, wey God help dey drive fly.  — (Deuber__6024, Our situation is like one who is completely helpless who has to rely on fate to get by.)

Translations

  • English: help relief