Difference between revisions of "high"
(→Noun) |
(→Verb) |
||
(2 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 10: | Line 10: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | * Sey person don chop or drink someting wey make am dey | + | * Sey person don chop or drink or smoke someting wey make body dey push am and eye dey turn am wey be sey e fit no fit control di way wey im dey do. |
− | :* {{ux|dv|Na only two bottles '''high''' am. |( | + | :* {{ux|dv|Na only two bottles '''high''' am. |(Only two bottles of beer got him intoxicated.)}} |
− | :* {{ux|dv|Igbo don '''high''' am. |( | + | :* {{ux|dv|Igbo don '''high''' am. |(Indian hemp got him intoxicated.)}} |
Line 19: | Line 19: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: intoxicate | + | * English: ''intoxicate'' |
Latest revision as of 21:36, 29 February 2024
Naija
Etymology
From English high
Pronunciation
- haî
Verb
- Sey person don chop or drink or smoke someting wey make body dey push am and eye dey turn am wey be sey e fit no fit control di way wey im dey do.
- Na only two bottles high am. — (Only two bottles of beer got him intoxicated.)
- Igbo don high am. — (Indian hemp got him intoxicated.)
Synonyms
Translations
- English: intoxicate