Difference between revisions of "high"

 
Line 10: Line 10:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
* Sey person don chop or drink someting wey make am dey somehow.
+
* Sey person don chop or drink or smoke someting wey make body dey push am and eye dey turn am wey be sey e fit no fit control di way wey im dey do.
 
:* {{ux|dv|Na only two bottles '''high''' am. |(Only two bottles of beer got him intoxicated.)}}
 
:* {{ux|dv|Na only two bottles '''high''' am. |(Only two bottles of beer got him intoxicated.)}}
 
:* {{ux|dv|Igbo don '''high''' am. |(Indian hemp got him intoxicated.)}}
 
:* {{ux|dv|Igbo don '''high''' am. |(Indian hemp got him intoxicated.)}}

Latest revision as of 21:36, 29 February 2024

Naija

Etymology

From English high

Pronunciation

  • haî

Play

Verb

  • Sey person don chop or drink or smoke someting wey make body dey push am and eye dey turn am wey be sey e fit no fit control di way wey im dey do.
  • Na only two bottles high am.  — (Only two bottles of beer got him intoxicated.)
  • Igbo don high am.  — (Indian hemp got him intoxicated.)


Synonyms

Translations

  • English: intoxicate