Difference between revisions of "high"

 
(4 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 9: Line 9:
 
<sm2>Pcm-ng-high.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-high.m.ogg</sm2>
  
===Frequency===
+
===Verb===
* Frequency in NSC treebank: 194
+
* Sey person don chop or drink or smoke someting wey make body dey push am and eye dey turn am wey be sey e fit no fit control di way wey im dey do.
* Frequency rank in NSC treebank: 82
+
:* {{ux|dv|Na only two bottles '''high''' am. |(Only two bottles of beer got him intoxicated.)}}
 
+
:* {{ux|dv|Igbo don '''high''' am. |(Indian hemp got him intoxicated.)}}
 
 
===Usage===
 
* Na normal thing for Naija
 
===Definition===
 
* Sey person take something wey dey make am see double
 
 
 
===Noun===
 
 
 
 
 
* {{ux|dv|Na only two bottles '''high''' am. |(NSC_Ajede_ 2020, Only two bottles of beer got him intoxicated.)}}
 
* {{ux|dv|Igbo don '''high''' am. |(NSC_Ajede__2020, Indiam hemp got him intoxicated.)}}
 
  
  
Line 30: Line 19:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: intoxicate
+
* English: ''intoxicate''

Latest revision as of 21:36, 29 February 2024

Naija

Etymology

From English high

Pronunciation

  • haî

Play

Verb

  • Sey person don chop or drink or smoke someting wey make body dey push am and eye dey turn am wey be sey e fit no fit control di way wey im dey do.
  • Na only two bottles high am.  — (Only two bottles of beer got him intoxicated.)
  • Igbo don high am.  — (Indian hemp got him intoxicated.)


Synonyms

Translations

  • English: intoxicate