high
Naija
Etymology
From English high
Pronunciation
- haî
Noun
- Sey person don chop or drink someting wey make am dey somehow.
- Na only two bottles high am. — (NSC_Ajede_ 2020, Only two bottles of beer got him intoxicated.)
- Igbo don high am. — (NSC_Ajede__2020, Indiam hemp got him intoxicated.)
Synonyms
Translations
- English: intoxicate