high

Naija

Etymology

From English high

Pronunciation

  • haî

Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 194
  • Frequency rank in NSC treebank: 82


Usage

  • Na normal thing for Naija

Definition

  • Sey person take something wey dey make am see double

Noun

  • Na only two bottles high am.  — (NSC_Ajede_ 2020, Only two bottles of beer got him intoxicated.)
  • Igbo don high am.  — (NSC_Ajede__2020, Indiam hemp got him intoxicated.)


Synonyms

Translations

  • English: intoxicate