high

Revision as of 13:26, 12 January 2022 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From English high

Pronunciation

  • haî

Play

Verb

  • Sey person don chop or drink someting wey make am dey somehow.
  • Na only two bottles high am.  — (NSC_Ajede_ 2020, Only two bottles of beer got him intoxicated.)
  • Igbo don high am.  — (NSC_Ajede__2020, Indiam hemp got him intoxicated.)


Synonyms

Translations

  • English: intoxicate