high

Revision as of 17:22, 24 September 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From English high

Pronunciation

  • haî

Play

Verb

  • Sey person don chop or drink someting wey make am dey somehow.
  • Na only two bottles high am.  — (NSC_2020, Only two bottles of beer got him intoxicated.)
  • Igbo don high am.  — (NSC_2020, Indian hemp got him intoxicated.)


Synonyms

Translations

  • English: intoxicate