high

Revision as of 14:37, 2 June 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From English high

Pronunciation

  • haî

Play

Verb

  • Sey person don chop or drink someting wey make am dey somehow.
  • Na only two bottles high am.  — (Only two bottles of beer got him intoxicated.)
  • Igbo don high am.  — (Indian hemp got him intoxicated.)


Synonyms

Translations

  • English: intoxicate