Difference between revisions of "highway"

Line 49: Line 49:
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* lekki-epe 0.75 7, mine 0.75 25, pipeline 0.75 84, go-slow 0.75 24, mall 0.74 39, graves 0.74 19, bombs 0.73 19, tiffs 0.73 11, cemetery 0.73 30
+
* [[koro]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: no definition
 
* English: no definition

Revision as of 17:22, 1 February 2021

Naija

Etymology

From: English high and way

Pronunciation

  • ˈhaɪˌweɪ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 2
  • Frequency rank in NSC treebank: 1874
  • Frequency in raw corpus: 26
  • Frequency rank in raw corpus: 4625

Noun

highway: no definition -- Definition in Naija?


  1. case (frequency:6)
    FG go put soldiers for highway - Osinbajo Hmm Who kill Funke Olakunri?  — (bbc__48207, __no translation__)
    Also, di new strategy where dem place dustbin for highway don also increase di rubbish wey dey road, as people see am as free thing.  — (bbc__334, __no translation__)
  2. - (frequency:5)
    Na, na, na dem be highwa~, high~, highway robber now.  — (IBA_27_Nigerian-Police_DG__103, It is them who are the highway robbers now.)
    You don see highway robber wey wan enter your house?Sorry sir, I forget.  — (deuber__5628, __no translation__)
  3. cc (frequency:2)
    FG go use drones, CCTV monitor forest and highway  — (bbc__48209, __no translation__)
    Fresh kidnap along Lagos-Ibadan highway FG go use drones, CCTV monitor forest and highway Ogun state police rescue five Redeemed Church kidnap victims  — (bbc__53072, __no translation__)
  4. det (frequency:2)
    She finally leave di house around 17:30 local time, cross di highway and waka go di direction of di forest.  — (bbc__88645, __no translation__)
    As we dey come, dis eh highway (we wan pass di highway, ), so okadas con plenty for dere, and you gats climb up.  — (ABJ_GWA_12_Accident_MG__15, As we were coming, this, uh, highway... we wanted to pass the highway, so a lot of bikers were there, and you had to climb.)
  5. case-det-nmod (frequency:2)
    BBC tori person Chris Eworkor say police say di kidnapping happen around Kagarko village, along di Abuja/Kaduna highway.  — (bbc__18717, __no translation__)
    Aside from dis one, to travel for di Abuja-Kaduna highway na sometin wey pipo dey avoid as kidnappers no dey allow pipo see road.  — (bbc__17605, __no translation__)

Derived forms

  1. Lagos boat accident: 12 People don die Accra-Kumasi highway accident kill 11 pipo  — (bbc__62962, __no translation__)
    Accra-Kumasi highway accident kill 11 pipo Another accident happen where Ebony Reigns die  — (bbc__12275, __no translation__)
  1. Na, na, na dem be highwa~, high~, highway robber now.  — (IBA_27_Nigerian-Police_DG__103, It is them who are the highway robbers now.)
    You don see highway robber wey wan enter your house?Sorry sir, I forget.  — (deuber__5628, __no translation__)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: no definition