highway robber

Naija

Etymology

From: English highway and robber

Pronunciation

  • áíwērɔ́bà

Play Play

Noun

  • Di kind thief wey de dey use gun thief people wey dey travel or drive pass coaltar road.
  • Highway robbers kill di police man.  — (The robbers on the highway killed the police man.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: armed robber