hole

Revision as of 10:42, 4 February 2021 by 154.66.42.127 (talk) (→‎Noun)

Naija

Alternative forms

  • hol

Etymology

From: English hole

Pronunciation

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 2
  • Frequency rank in NSC treebank: 1964
  • Frequency in raw corpus: 104
  • Frequency rank in raw corpus: 2026

Noun

  1. Na space wey fit round or be any shape and go inside small or big well well wey de dey for ground or any place.
    • Di pot get hole for under.  — (BEN_36_Clever-Girl_MG__70, The pot is leaking at the bottom.)
    • We talk about different proverbs, push different hole to the matter.  — (NST_cleaned__41207, __no translation__)
    • E get one guy wey dey tell me sey he no fit marry girl wey get more dan one hole for her ear.  — (JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__3, A particular guy told me that he would not marry a woman with multiple piercing on an earlobe.)
    • Na one small hole somewhere dem use enta to escape.  — (bbc__1218, They used a narrow opening they found as escape route.)
    {ux|dv|Na so di motor tumble as e take speed enter di hole wey de for highway.|(NSC_Abonyi_2021, The vehicle somersaulted after it ran into a pothole on highway at full speed.)}}
    • Dem drag am, come throwey am inside one deep hole.  — (jw__27936, H/She was dragged and thrown into a pit.)
    • Na round hole for side of one hill them dey follow enter the shrine.  — (katakata__341, They used a cave-like opening beside a hill to get into the shrine.)
    • For there, dem come tell me sey make I dig hole wey soldiers go dey hide as dem dey fight war.  — (jw__15717, I was told to dig manholes for soldiers to conceal themselves while the are prosecuting a war.)
  2. Na di space wey woman take dey piss, sex and born pikin.

E dey use im hole for money.  — (Egbokhare_2021, She is a prostitute.) {ux|dv|Life don spoil sotay some men no dey take eye woman make dey reason how de go enter di woman 'hole even if na their own pikin.|(NSC_Abonyi_2021, Moral decadence has reached an all time low to the extent that some men get so randy and have incestuous relations.)}}

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: hole, pothole, vagina