holy holy

Revision as of 14:07, 7 October 2021 by 160.152.166.98 (talk) (Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== * holyholy ===Etymology=== From: English ''holy'' ===Pronunciation=== * hòlìhólí <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-inse...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative Form

Etymology

From: English holy

Pronunciation

  • hòlìhólí


Noun

  • Sey person wey too dey carry God matter for head like sey dem no dey do bad ting.
  • You na holy holy so you know fit do di kind ting wey I dey do.  — (NSC_2021, You are overly righteous so you won't be able to participate in what I do.)
  • I no fit marry person wey too dey do holy holy.  — (NSC_2021, I can not get married to a person that is overly righteous.)

Synonym

Translation

  • English: overly righteous