Difference between revisions of "house"

(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * shop 0.71 264, room 0.69 356, compound 0.64 114, village 0.61 764, door 0.59 242, gate 0.59 174, motor 0.59 578, office 0.58 1749, family 0...")
 
 
(30 intermediate revisions by 7 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
* shop 0.71 264, room 0.69 356, compound 0.64 114, village 0.61 764, door 0.59 242, gate 0.59 174, motor 0.59 578, office 0.58 1749, family 0.58 2173
+
* [[haus]]
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English house
+
From: English ''house''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* haʊs
+
* háùs
 
<sm2>Pcm-ng-house.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-house.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-house.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-house.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 194
 
* Frequency rank in NSC treebank: 82
 
* Frequency in raw corpus: 3302
 
* Frequency rank in raw corpus: 117
 
 
 
The word is used more orally than in written texts.
 
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
house: no definition -- Definition in Naija?
+
#Place wey person dey stay.
 
+
#:*{{ux|dv|I con run go di '''house'''.|(ABJ_NOU_01_Death-Of-A-Brother_DG__29, Then I ran to the house.)}}
 
+
#Group wey dem dey share people put for inter house sport.
# - (frequency:831)
+
#:*{{ux|dv| Na our '''house''' win di competition.|(Our house that won the competition.)}}
#: {{ux|dv|'''House'''. |(KAN_02_Girls-Life-In-Kano_DG__139, House.)}}
+
#:*{{ux|dv| Benue '''house''' sabi march.|(Benue house is best at marching.)}}
#: {{ux|dv|Go '''house''', |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__385, Go home !)}}
 
# case (frequency:542)
 
#: {{ux|dv|'''House''' to '''house''' |(jw__13914, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Work from '''house''' |(bbc__101235, __no translation__)}}
 
# det (frequency:229)
 
#: {{ux|dv|Make the '''house'''. |(ja102__2980, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|I con run go di '''house'''. |(ABJ_NOU_01_Death-Of-A-Brother_DG__29, Then I ran to the house.)}}
 
# case-det (frequency:209)
 
#: {{ux|dv|To dey take care of di '''house''', |(JOS_27_Man-And-Woman_DG__87, To be taking care of the house ?)}}
 
#: {{ux|dv|Na inside this '''house''' they born me |(jw__25725, __no translation__)}}
 
# nmod (frequency:106)
 
#: {{ux|dv|'''House''' Of Rep. |(ja102__2738, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''House''' Of Assem. |(ja102__2734, __no translation__)}}
 
# amod (frequency:37)
 
#: {{ux|dv|better '''house'''. |(NST_cleaned__35705, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|better '''house'''... |(NST_cleaned__35704, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:16)
 
#: {{ux|dv|Another thing be sey we fit help dem get better work or '''house'''. |(jw__16709, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E get land and '''house''' for there, but e dey stay another country. |(jw__8284, __no translation__)}}
 
# cc-nmod (frequency:13)
 
#: {{ux|dv|Lawmakers for Abuja for valedictory session both for senate and '''house''' of reps say bye-bye to di 8th National Assembly. |(bbc__63540, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di senators dem and '''house''' of rep members fire am some hot questions ontop mata wey concern privacy and data protection. |(bbc__38241, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:11)
 
#: {{ux|dv|'''House''', transportation, feeding, e dey very expensive. |(ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__27, Housing, transportation, food are very expensive.)}}
 
#: {{ux|dv|Pipo wey dey dia wen di kasala bust di attackers destroy '''house''' and wounjor many pipo. |(bbc__81688, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|we get '''house''' where we dey stay |(deuber__5422, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E go burn, e no go burn '''house'''. |(IBA_24_Mummy-Debbie_DG__61, It will burn. It wont burn the house.)}}
 
# dep (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|'''House''' of Commons Speaker John Bercow call am constitutional outrage. |(bbc__56137, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na better wood, stone, and other things wey dem take dey build '''house''' we go dey use. |(jw__43855, __no translation__)}}
 
# dep-det (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|De need a '''house''' wey be sey ehn love go dey. |(ABJ_INF_07_Street-Children_M__67, they need a house where ehn there'll be love.)}}
 
#: {{ux|dv|eNCA The '''house''' wey South Africa Police for see parts of human body |(bbc__102316, __no translation__)}}
 
# case-cc (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|We dey preach from '''house''' to '''house''' and some dey preach to their classmate for school. |(jw__18060, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem continue to dey use strong mind preach the good news for temple and for '''house''' to '''house'''. |(jw__29513, __no translation__)}}
 
# obj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Me and the brother wey be overseer for printery come dey go from '''house''' to '''house''' around Bethel. |(jw__3196, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem write this three letter “ADV”  for everywhere, for tree, '''house''' and even for the convention program! |(jw__6774, __no translation__)}}
 
# cc-det (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Di flood damage pipo business dem, plus dia '''house''' and at least two universities. |(bbc__34608, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Because of di new UK law, Nigeria government get all di information of Nigerians plus dia '''house''' and how dia tax payment be. |(bbc__666, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
* [[beta house|beta house]]
 
 
 
#: {{ux|dv|must to live for beta house, dem get beta treatment if dem sick and |(human_rights__164, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|No beta house to stay : Pesin wey no get decent house for im and e family to stay, e dey poor. |(bbc__75117, __no translation__)}}* [[girl house|girl house]]
 
 
 
#: {{ux|dv|when we come for di girl house now. |(deuber__3432, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|You go go girl house, girl go sit down, cross leg dey paint her nails. |(KAD_31_Girls-Education_M__17, You will go to a lady's house, the lady will sit down, cross leg and be painting her nails.)}}* [[house boy|house boy]]
 
 
 
#: {{ux|dv|I look like house boy for your eye? |(LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__168, Do I look like a houseboy in your eye ?)}}
 
#: {{ux|dv|I tell you sey na house boy I dey look for, |(LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__165, Did I tell you I am looking a houseboy's job ?)}}* [[house girl|house girl]]
 
 
 
#: {{ux|dv|My name be like house girl name. |(WAZL_09_Talk-Show-Catman_DG__73, My name is like a '''house girl''''s name.)}}
 
#: {{ux|dv|She add say dat house girl get di same right as any citizen of dis kontri. |(bbc__88270, __no translation__)}}* [[house help|house help]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Sey una don dey share house help. |(LAG_30_Rambling-Conversation_DG__78, That you have been sharing '''house help'''.)}}
 
#: {{ux|dv|Na w~, just house help to dey cook… |(JOS_08_Girls-Wey-No-Sabi-Cook_M__12, It's w... just for househelp to be cooking.)}}* [[house rent|house rent]]
 
 
 
#: {{ux|dv|house rent. |(deuber__2605, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|No house rent. |(ENU_35_To-Become-A-Man_M__24, No '''house rent'''.)}}* [[house work|house work]]
 
 
 
#: {{ux|dv|So I go con dey do house work. |(IBA_20_Bose-Alade_MG__6, So then I do chores around the house.)}}
 
#: {{ux|dv|For Africa, most women still dey do house work plus oda kain work dem wey nobodi dey pay dem unlike men. |(bbc__49924, __no translation__)}}* [[man house|man house]]
 
 
 
#: {{ux|dv|di dirty go go stop for anoder man house abi na for government road |(deuber__5347, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem also find bodi part of seven other people, wey dey inside box wey cold, inside di man house. |(bbc__28183, __no translation__)}}* [[papa house|papa house]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Ehen now you sef go your papa house now, |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__395, Ehen, you should also go to your father's house.)}}
 
#: {{ux|dv|Make I just dey go back to my papa house. |(KAD_13_Entering-University_MG__14, I should just go back to my dad's.)}}* [[tori house|tori house]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Before e go hospital, e go for one tori house for tok de kana pain weh e di get and say na condition force e for tok e tori. |(bbc__19563, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Eto'o Fils warn say if de tori house no publish de message weh e write e go drag dem with France 24 weh e publish de message for court. |(bbc__47251, __no translation__)}}
 
  
====Synonymes====
+
====Related forms====
* shop 0.71 264, room 0.69 356, compound 0.64 114, village 0.61 764, door 0.59 242, gate 0.59 174, motor 0.59 578, office 0.58 1749, family 0.58 2173
+
*[[houseboy]], [[housegirl]], [[housewife]]
  
====Antonymes====
+
====Synonyms====
* shop 0.71 264, room 0.69 356, compound 0.64 114, village 0.61 764, door 0.59 242, gate 0.59 174, motor 0.59 578, office 0.58 1749, family 0.58 2173
+
* [[bunk]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''house, home''

Latest revision as of 21:43, 29 February 2024

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English house

Pronunciation

  • háùs

Play Play

Noun

  1. Place wey person dey stay.
    • I con run go di house.  — (ABJ_NOU_01_Death-Of-A-Brother_DG__29, Then I ran to the house.)
  2. Group wey dem dey share people put for inter house sport.
    • Na our house win di competition.  — (Our house that won the competition.)
    • Benue house sabi march.  — (Benue house is best at marching.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: house, home