house
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English house
Pronunciation
- háʊ̀s
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 194
- Frequency rank in NSC treebank: 82
- Frequency in raw corpus: 3302
- Frequency rank in raw corpus: 117
Noun
- Place wey person dey stay.
- I con run go di house. — (ABJ_NOU_01_Death-Of-A-Brother_DG__29, Then I ran to the house.)
- Group wey dem dey share people put for inter house sport.
- Na our house win di competition. — (It's our house that won the competition.)
- Ochade house dey march. — (Ochade house is marching.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: house, home