house

Revision as of 18:04, 1 February 2021 by 154.66.35.63 (talk) (→‎Noun)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English house

Pronunciation

  • háʊ̀s

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 194
  • Frequency rank in NSC treebank: 82
  • Frequency in raw corpus: 3302
  • Frequency rank in raw corpus: 117

Noun

  1. Place wey person dey stay.
    • I con run go di house.  — (ABJ_NOU_01_Death-Of-A-Brother_DG__29, Then I ran to the house.)
  2. Group wey dem dey share people put for inter house sport.
    • Na our house win di competition.  — (It's our house that won the competition.)
    • Benue house sabi march.  — (NSC_Abonyi_2021, Benue house is best at marching.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: house, home