house

Revision as of 21:43, 29 February 2024 by Emeka (talk | contribs) (→‎Pronunciation)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English house

Pronunciation

  • háùs

Play Play

Noun

  1. Place wey person dey stay.
    • I con run go di house.  — (ABJ_NOU_01_Death-Of-A-Brother_DG__29, Then I ran to the house.)
  2. Group wey dem dey share people put for inter house sport.
    • Na our house win di competition.  — (Our house that won the competition.)
    • Benue house sabi march.  — (Benue house is best at marching.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: house, home