Difference between revisions of "housewife"
(→Noun) |
|||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * Woman wey man marry wey no dey | + | * Woman wey man marry wey no get work or business wey e dey do. |
− | :*{{ux|dv|Na full time '''housewife''' I be. I no dey do any work pass make I take care of our children.|( | + | :*{{ux|dv|Na full time '''housewife''' I be. I no dey do any work pass make I take care of our children.|(NSC_2021, I am a full time housewife and all I do is look after the kids.)}} |
− | :*{{ux|dv|Since dem born me, I neva see where '''housewife''' do housework finish, con tell husband make e pay am. |( | + | :*{{ux|dv|Since dem born me, I neva see where '''housewife''' do housework finish, con tell husband make e pay am. |(NSC_2021, In all my years, I have never heard a wife ask her husband for payment for house chores done.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Line 17: | Line 17: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''house'' |
Revision as of 20:25, 2 October 2022
Naija
Etymology
From: English house and wife
Pronunciation
- háúswaîf
Noun
- Woman wey man marry wey no get work or business wey e dey do.
- Na full time housewife I be. I no dey do any work pass make I take care of our children. — (NSC_2021, I am a full time housewife and all I do is look after the kids.)
- Since dem born me, I neva see where housewife do housework finish, con tell husband make e pay am. — (NSC_2021, In all my years, I have never heard a wife ask her husband for payment for house chores done.)
Synonyms
Translations
- English: house