Difference between revisions of "housewife"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Woman wey man marry wey no get work or business wey e dey do. | * Woman wey man marry wey no get work or business wey e dey do. | ||
− | :*{{ux|dv|Na full time '''housewife''' I be. I no dey do any work pass make I take care of our children.|( | + | :*{{ux|dv|Na full time '''housewife''' I be. I no dey do any work pass make I take care of our children.|(I am a full time housewife and all I do is look after the kids.)}} |
− | :*{{ux|dv|Since dem born me, I neva see where '''housewife''' do housework finish, con tell husband make e pay am. |( | + | :*{{ux|dv|Since dem born me, I neva see where '''housewife''' do housework finish, con tell husband make e pay am. |(In all my years, I have never heard a wife ask her husband for payment for house chores done.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Latest revision as of 15:01, 2 June 2023
Naija
Etymology
From: English house and wife
Pronunciation
- háúswaîf
Noun
- Woman wey man marry wey no get work or business wey e dey do.
- Na full time housewife I be. I no dey do any work pass make I take care of our children. — (I am a full time housewife and all I do is look after the kids.)
- Since dem born me, I neva see where housewife do housework finish, con tell husband make e pay am. — (In all my years, I have never heard a wife ask her husband for payment for house chores done.)
Synonyms
Translations
- English: house