how

Naija

Etymology

From: English how

Pronunciation

  • háù

Play Play

Adverb

  • Dem dey use am dey ask as person or someting be or take happen.
  • You know how e be.  — (PRT_06_Port-Harcourt_DG__79, You know how it is.)
  • I know how to dance.  — (ENU_03_School-Fees-And-French-Exams_DG__82, I can dance.)

Translations

  • English: How