how

Naija

Etymology

From: English how

Pronunciation

  • haʊ/ aʊ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 212
  • Frequency rank in NSC treebank: 76
  • Frequency in raw corpus: 8095
  • Frequency rank in raw corpus: 50

Adverb

Dem dey use am dey ask as person or someting be or take happen.

  • You know how e be,  — (PRT_06_Port-Harcourt_DG__79, You know how it is.)
  • I know how to dance,  — (ENU_03_School-Fees-And-French-Exams_DG__82, I know how to dance.)
  • How,  — (IBA_42_Barrabas_DG__62, How did it happen?)


Translations

  • English: How