ijebu
Naija
Etymology
From: Yoruba ijebu
Pronunciation
- ìjɛ̀bú
Noun
- Charm money.
- Na ijebu money you give me?. — ( NSC_2020, You gave me a hexed money?)
- Person wey dey stingy with money.
- No marry man wey be ijebu. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Do not get married to a stingy man.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: hexed money, to be close-fisted