Naija
Alternative Form
Etymology
From: Igbo aka meaning hand and English gum
Pronunciation
Play
Play
Adjective
- Sey person no dey gree release money from im pocket or hand.
- Some women believe sey di men hand wey join Stingy Men Association of Naija na aka gum. — (Some women are of the opinion that men who belong to the Stingy Men Association of Nigeria are plain miserly.)
Synonym
Translation