ijebu

Naija

Etymology

From: Yoruba ijebu

Pronunciation

  • ìjɛ̀bú

Play Play

Adjective

  • Person wey no dey gree give person someting.
  • No marry man wey be ijebu.  — (NSC_2021, Do not get married to a stingy man.)

Related Form

baba ijebu

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: stingy