ikebe

Naija

Etymology

From:Etsako language.

Pronunciation

  • ìkèbè

Play Play

Usage

  • Made popular by the comic magazine - Ikebe Super.

Noun

  1. na woman buttocks or bottom
    • all di old man four daughters get big ikebe.  —  (NSC_Agnes_2020_All the old man's four daughters have big bossom)
    • E get big ikebe.  —  (Egbokhare_2020_ The lady has big bossom)
    • Ikebe no dey heavy di owner.  —  (Egbokhare_2020
    • My guy, dat woman wey dem dey draw for ikebe super magazine get big ikebe sha.  —  (NSC_Agnes_2020_ My guy, the lady they draw in the popular Ikebe super margazine has big bossom)

Synonyms

bakassi,uku

Translations

  • English: waist, buttocks, bottom