ikebe

Naija

Etymology

From: Etsako ikebe (buttocks)

Pronunciation

  • ìkèbè

Play Play

Usage

  • Na Ikebe Super magazine na im make am dey popular.

Noun

  • Ikebe no dey heavy di owner.  —  (Egbokhare_2020, A heavy buttocks is never too heavy for the owner to bear.)
  • My guy, dat woman wey dem dey draw for ikebe super magazine get big ikebe sha.  —  (NSC_Agnes_2020_ My guy, the lady they draw in the popular Ikebe super magazine has big buttocks.)

Synonyms

bakassi,uku

Translations

  • English: waist, buttocks, bottom