ikebe

Revision as of 21:05, 2 October 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: Etsako ikebe (buttocks)

Pronunciation

  • ìkèbè

Play Play

Usage

  • Na Ikebe Super magazine na im make am dey popular.

Noun

  • Ikebe no dey heavy di owner.  —  (Egbokhare_2020, A heavy buttocks is never too heavy for the owner to bear.)
  • Ikebe no be di only ting wey you go look take marry woman naw.  —  (NSC_2020, Buttocks are not the only thing you will consider before you marry a woman.)

Synonyms

bakassi,uku

Translations

  • English: waist, buttocks, bottom