ikebe
Naija
Etymology
From:Etsako language.
Pronunciation
- ìkèbè
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 0
- Frequency rank in raw corpus: inf
Usage
- Made popular by the comic magazine - Ikebe Super.
Noun
- na woman buttocks or bottom
- all di old man four daughters get big ikebe. — (NSC_Agnes_2020_All the old man's four daughters have big bossom)
- E get big ikebe. — (Egbokhare_2020_ The lady has big bossom)
- Ikebe no dey heavy di owner. — (Egbokhare_2020
- My guy, dat woman wey dem dey draw for ikebe super magazine get big ikebe sha. — (NSC_Agnes_2020_ My guy, the lady they draw in the popular Ikebe super margazine has big bossom)
Synonyms
Translations
- English: waist, buttocks, bottom