ikoro
Naija
Etymology
From Yoruba: kọ̀rọ̀ (corners)
Pronunciation
- ìkòrò
Noun
- shortcut wey dey for corner wey person fit pass go somewhere
- I go show you di ikoro wey you go pass go church. — (Egbokhare_2020, I will show you a shortcut to the church.)
- Di tiff wey dem dey pursue don enter one ikoro take escape. — NSC_Olukayode.S.M_2020, The thief escaped through a shortcut when he was pursued.)
Synonyms
Translations
- English: shortcut