imported

Naija

Etymology

From English: imported

Pronunciation

  • ìmpɔ́tɛ̀d

Play Play


Adjective

  • Someting wey dem carry come from anoder country wey be original.
  • You no go fit compare aba and imported shoe na o.  —  (It is impossible to compare a fake shoe with an original brand.)

Derived forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: original

Noun

  1. Something wey dem carry come from anoder country wey be original.
    • No be wetin you like you go do, na wetin your pocket tell you na im you go do. You fit want wear imported, but your pocket go drag you go aba.  —  (You can not just do what you like, it’s your pocket that tell you what to do. You may want to wear foreign stuff, but your pocket will lead you to local stuff)
  2. Wetin de dey call woman wey student carry enter school wey no be part of di school.
    • Bros, na imported e be o.  —  (Guy, she's a a guest, she is not a student here.)

Related forms

Translations

  • English: foreign woman