injury

Naija

Etymology

From: English injury

Pronunciation

  • índ͡ʒūrì

Play Play

Noun

Wound for person or animal body wey be sey di person or animal skin or body go open and blood go begin comot.

  • Di injury for the beggar leg don begin smell as e be sey e no carry am go make nurse treatment di wound.  — (The beggar has been unable to get proper treatment for his injury and it is getting worse.)

Synonym

wound

Translation

  • English: injury