Difference between revisions of "injury"

 
(One intermediate revision by the same user not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: English ''injure''
+
From: English ''injury''
 +
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* índ͡ʒūrì
 
* índ͡ʒūrì
Line 9: Line 10:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
[[Wound]] for person or animal body wey be sey di person or animal skin or body go open and blood go begin comot.  
 
[[Wound]] for person or animal body wey be sey di person or animal skin or body go open and blood go begin comot.  
:*{{ux|dv|Di '''injury''' for the beggar leg don [[begin]] smell as e be sey e no carry am go make nurse treatment di [[wound]].|(NSC_2021, The beggar has been unable to get proper treatment for his injury and it is getting worse.)}}
+
:*{{ux|dv|Di '''injury''' for the beggar leg don [[begin]] smell as e be sey e no carry am go make nurse treatment di [[wound]].|(The beggar has been unable to get proper treatment for his injury and it is getting worse.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
[[wound]]
 
[[wound]]

Latest revision as of 09:46, 1 March 2024

Naija

Etymology

From: English injury

Pronunciation

  • índ͡ʒūrì

Play Play

Noun

Wound for person or animal body wey be sey di person or animal skin or body go open and blood go begin comot.

  • Di injury for the beggar leg don begin smell as e be sey e no carry am go make nurse treatment di wound.  — (The beggar has been unable to get proper treatment for his injury and it is getting worse.)

Synonym

wound

Translation

  • English: injury