Difference between revisions of "injury"

Line 9: Line 9:
  
===Noun===
 
===Noun===
[[wound]] for person or animal body wey be sey di person or animal skin or body go open and blood go begin comot.  
+
[[Wound]] for person or animal body wey be sey di person or animal skin or body go open and blood go begin comot.  
 
:*{{ux|dv|Di '''injury''' for the beggar leg don [[begin]] smell as e be sey e no carry am go make nurse treatment di [[wound]].|(NSC_Abonyi_2021, The beggar has been unable to get proper treatment for his injury and it is getting worse.)}}
 
Revision as of 15:51, 16 July 2021

Naija

Etymology

From: English injure

Pronunciation

  • ɪ́nʤrì

Play Play

Noun

Wound for person or animal body wey be sey di person or animal skin or body go open and blood go begin comot.

  • Di injury for the beggar leg don begin smell as e be sey e no carry am go make nurse treatment di wound.  — (NSC_Abonyi_2021, The beggar has been unable to get proper treatment for his injury and it is getting worse.)

Synonym

wound

Translation

  • English: injury

Adjective

  • When you injure yourself as you dey play rough play your eye go clear.  — (NSC_Abonyi_2020, You will calm down after you get injured during this rough play.)

Synonym

wound

Translation

  • English: injury